Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 31:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 I hate pipol wey dey serve juju, but I trust Yu wey bi my Oga God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 31:6
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu know wen I sidan or wen I stand up. Yu know wetin I dey tink even wen I dey far from Yu.


Na only doz wey get klean hand and pure heart; pipol wey nor dey serve juju or lie or do bad tins.


I hate to dey where bad pipol dey and I nor go ever follow wiked pipol waka.


By den, yor body go-go back to groun where e from kom, while di spirit go-go back go meet God wey bin gi-am to yu.


Di juju dey yuzles, so make dem distroy dem trowey and time dey kom wen God go ponish and distroy all of dem.


Evribody for dis world na fool and dem nor get sense. Wetin dem fit learn from juju wey dem make from wood?


Doz wey dey woship juju, don abandon di good tins wey God suppose do for dem.


Jesus tell dem, “Make una take some wota from di pot go give di chairman for di party.” So, dem do as e tok.


Even doh dem know sey God dey, dem nor dey gri gi-am glory as God. Dem nor dey tank am for all di tins wey E dey do. Instead, na nonsense tins dem dey do and dia wiked mind nor fit undastand di trut again.


But wetin I mean bi sey, wetin bad pipol dey sakrifice, na for demon, nor bi for God.


So, even if pipol dey offa food give juju, all of us know sey di juju dem nor get life, bikos na only one God dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ