Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 31:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Pipol don forget mi like sey I don die; like sey I bi pot wey break.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 31:12
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“God don make my family far from mi; I don turn strenja to pipol wey know mi.


My family don go leave mi. My friends don forget mi.


I bi like leda bag wey skwiz, bikos e dey where smoke full, yet I neva forget to obey yor kommandment.


Na iron rod yu go take break dem kon skata dem like pot wey dem mold with san!’ ”


Yet, my enemies still dey set trap to kill mi. Pipol wey hate mi dey plan to skata my life and na evriday dem dey plan against mi.


But with all dis tins wey dey happen, na God wi go praiz forever and ever! Amen and Amen!


E go skata for groun like pot wey break to pieces and nobody go fit pick or arrange am again.”


E go rule di nashons with iron rod kon break dem to pieces like pot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ