8 My God, I dey kry and beg Yu for mesi kon sey,
Naw wey e rish yor turn to face trobol, yu nor get heart again. Yu nor fit stand am at-all.
I pray to God as I dey sofa and E ansa mi; E save mi from evritin wey dey worry mi.