Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 29:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 God vois dey kom with strong lite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 29:7
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na-im send lite go cross di sky; from one end go rish di oda end for di world.


If yu kommand lite make e flash, e go ansa yu sey, ‘I go do evritin wey yu tok?’


E shot en arrow kon skata en enemies and as en lite flash, dem kon dey konfuse more-more.


Dem hear yor vois like tonda from di strong wind, di lite make di world dey shine and di world kon dey shake with fear.


Wen Moses stresh di stik wey dey en hand go heaven, God kon send tonda and plenty ice-blok and fire kon dey fall for groun: so Oga God make ice-blok fall like rain for Egypt.


So fire kom out from God present kon burn dem die.


Den God send fire kon distroy di two hundred and fifty men wey lite incense.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ