Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 25:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Make Yu protet mi! Make Yu save my life from dem! Nor let mi si shame, bikos na only Yu go fit save mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 25:20
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God dey keep mi from my enemies and E dey protet my life.


Evry morning, make I dey hear about yor love wey nor dey fail, bikos I trust Yu. Make Yu show mi where to go, bikos I don give mysef to Yu.


Make Yu protet mi as pesin dey protet en own eye. Make Yu hide mi under yor feada.


Make Yu protet and save mi, bikos na only Yu I dey serve and trust and na Yu bi my God.


So, Jesus shaut, “Papa, I put my spirit for yor hand!” Afta e tok finish, e kon die.


As dem dey stone Stefen, e kon pray, “Oga God, Jesus Christ, make yu receive my spirit.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ