Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 25:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 My problems dey worse evriday. So, make Yu save mi from wahala!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 25:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

so dem kry as dem dey trobol sey, “Awa God, make Yu kom help us!” So God save dem from dia trobol.


Pipol wey dey do wetin dey rite, dey face trobol well-well, but God go save dem from all dia wahala.


I dey hear and si as wave for sea dey jam demsef! Yor wave and breeze dey make my heart shake.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ