Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 22:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Dem go tell doz wey dem neva born naw about all di good tins wey God dey do. Dem go hear about evritin wey E don do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 22:31
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, make una rite dis tin down for una shidren-shidren, so dat wen dem born dem, dem go praiz God.


I don tell yor pipol about how Yu dey judge. I nor dey fear to tok about all di good tins wey Yu don do.


so dat di next generashon go know; even di shidren wey dem neva born and dis ones too go tish dia own shidren.


Oga God, all di nashons wey Yu make, go kom bow down for Yu and dem go praiz yor holy name,


Na God wont make e sofa and en deat na sakrifice, so dat God go forgive pipol dia sins. So en days go long and e go si en shidren-shidren and thru am, God go do wetin E wont.


“Wimen wey neva born pikin before, naw, make una sing and shaut with happiness, bikos di shidren wey una go born, go plenty pass di ones wey di woman wey get husband, born.


Make una look round kon si wetin dey happen; una pipol dey gada kom house! Una shidren go kom from far place; dem go karry una girls for shoulder kom back.


Bikos na di Gospel dey show how God dey take make pipol klean for en eye. From di biginnin go rish di end, God sey, “Na only faith go make pesin dey klean for my eye.”


Di One wey nor dey sin, God make am awa sin, so dat inside am, wi go kon dey good for God eye.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ