Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 22:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Dem divide my klot among demsef. Dem trow dice take divide my garment.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 22:18
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem don nail am for cross, dem kon gambol take divide en klot.


Dem nail am for cross kon divide en klot, dey trow dice make dem for know wetin go rish each pesin.


(Den Jesus kon sey, “Papa, make yu forgive dem, bikos dem nor know wetin dem dey do.”) So, di sojas kon gambol to know who go take Jesus klot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ