49 Bikos of dis, I go praiz God among di nashons; I go sing praiz to en name.
My God, I don make up my mind! I go sing and praiz Yu with all my heart!
My God, for evribody present, I go tank Yu. I go sing yor praiz among di nashons.
My Oga God, di king for di whole eart go tank Yu, bikos all of dem go hear yor words.
E go from Zion kon save Israel pipol! So wen God don save en pipol, Jakob shidren go shaut with joy and Israel pipol go happy well-well.
so dat I go sing praiz Yu and I nor go kwayet. So, I go tank Yu wey bi my Oga and God forever!
I go tank Yu wey bi my God for where evribody dey. I go sing yor praiz among all di nashons.
Afta dem sing one hymn, dem komot kon go Mount Olives.
so dat Gentile pipol go praiz God sey e dey good to dem. Just as God word sey, “I go tell Gentile pipol about yu and I go sing, dey praiz yor name.”
Before God wey dey give life to all tins and Jesus Christ wey tok well for Pontius Pilate front, I dey tell yu from my heart sey,