48 kon save mi from my enemies. E keep mi for where my enemies nor go for fit tosh mi kon save mi from wiked pipol.
My God, make Yu save mi from wiked pipol! Protet mi from pipol wey like wahala;
Make Yu nor allow pipol wey dey lie, prosper for dis land. Make Yu kause betta wahala for doz wey like trobol.
My God, nor let mi fall enter wiked pipol hand. Make Yu protet mi from doz wey like wahala, bikos dem dey plan bad against mi.
and di trobol wey e plan for odas, dey fall for en own head. Na en own wahala dey kause trobol for am.
My God, wiked pipol dey raiz against mi; sturbon pipol dey won kill mi. Yu nor mean anytin to dem!
Pawa dey yor hand; yor hand strong well-well! Wons Yu raiz yor rite hand wey get pawa, Yu dey always dey win.
Bikos of dis, God raiz am up kon gi-am di name wey big pass evry oda name,