Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 18:45 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

45 Dem nor get strent again and dem even dey fear for dia house.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 18:45
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E win Moab pipol too. E make dem liedan for groun kon divide dem group by group and for evry three group, e kill two. So Moab pipol kon dey work and pay dia tax give David.


Den e build soja kamp for dia aria and dem kon dey pay dia tax to am. God make David win for evriwhere.


Make una tell God, “Si as di tins wey Yu do dey great. Yu skata yor enemies with yor strong pawa!


But I go give Israel pipol betta food chop; I go make una beleful with betta honey wey dey flow kom out from di rock.”


Di eart don dry, di whole world dey shake like pesin wey kold dey katch and e don dry too; pipol wey dey popula for dis world, don die go.


Just as snake dey creep kom out from whole, na so too dem go fear kon turn kom meet di Oga awa God.


Israel pipol, si as una dey happy! Who bi like una? Una bi pipol wey God diliver, bikos na God dey protet una and na-im bi una swod. Make una enemies kry before una and una go mash dia back pass.”


As sun dey dry grass and flower and dia beauti dey die forever, na so rish pesin go dry, as e dey porshu and love money.


Dem kon dey kry give di mountin and di rock sey, “Make yu fall on-top us and hide us from di Pesin wey sidan for di throne and make yu hide us from di Lamb vexnashon.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ