Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 18:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Yu put my leg for dia neck and I don distroy evribody wey hate mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 18:40
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di thirtint day for di twelft mont (wey bi Adar mont) rish, di day wey dem suppose do wetin di king tok. Na dis day Jew enemies tink sey dem go distroy Jew pipol finish. Instead na Jew pipol kon distroy dia enemies.


Dem go turn and run from Yu, bikos of yor arrow wey Yu shot.


So God go pay evil and wiked pipol back, E go distroy dem, bikos of dia sins. True-true, di Oga awa God go distroy dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ