Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 18:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 I kill all of dem finish and all of dem fall under my leg.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 18:38
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I nak dem fall and dem nor fit stand again, bikos I defeat dem.


Wen Yu appear, Yu go trow dem put for fire wey dey burn well-well. God go vex distroy dem for di fire.


Si! Wiked pipol don fall! God don trow dem down and dem nor go get up again.


E distroy di pipol wey dey before us kon put awa enemies under awa leg.


God go make una win una enemies wen dem attack una. Dem go from one side attack una, but dem go skata and run from una for seven side!


So David and en men kon go Keilah go fight Filistia pipol. E karry dia animals kon kill dem well-well. Na so David take save Keilah pipol.


But David kill dem from morning until di next evening. Non of dem eskape, escept di 400 men wey enter kamel kon run.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ