Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 18:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 E train my hand, so dat I go fit fight war kon bend even di bow wey strong pass.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 18:34
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My Oga God! Yu protet and save mi; Yu don make mi great.


I go praiz God wey bi my rock, bikos na-im dey protet mi. Na-im train my hand for war kon give mi pawa to fight.


E stop all di war for di eart kon break di bow and skata di spear, den E burn di shield with fire.


E go give wisdom to doz wey dey judge, so dat dem go judge well. E go give strong heart to doz wey dey defend di town, so dat dem nor go fear any attack.


Dis na wetin God tell Cyrus wey E choose, wey go use en rite hand distroy nashons, remove kings from pawa kon open gates so dat dem nor go klose am again:


E sey, “I go kill all di sojas wey dey guide and protet Elam pipol.


Dat time, I go distroy Israel sojas for Jezrel Valley.”


God wey get pawa dey give mi strent. E make mi stand strong for groun like deer kon keep mi save on-top di mountin. (For di kwayamasta: Make dem sing dis song with instrument like, jita.)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ