Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 18:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 E dey show ensef sey E dey faithful to doz wey dey faithful and to doz wey get respet, Yu dey give dem respet.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 18:25
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

my Oga God, make Yu listin from heaven, den kon judge yor savants. Make Yu ponish di one wey do bad as e fit am kon free di one wey dey rite.


Dem nor gri obey; dem forget all wetin Yu don do; dem forget di mirakles wey Yu do and bikos of dia pride, dem choose leaders wey take dem go back to Egypt as slave. But Yu bi God wey dey forgive. Yu dey good and dey sorry for pesin. Yu nor dey kwik vex and yor royal love nor dey fail. Yu nor abandon dem at-all


if yu klean yorsef kon koll am yor Savior, E go help yu kon give yu back evritin.


and my love nor dey fail.” True-true, God go pay evribody akordin to wetin dem do.


Raitious pipol dey live korrect and good life and dia ways dey-dey strait.


God go bless una wey dey sorry for pipol, una go receive mesi.


Wetin wi go tok? Wi go sey God dey show parsha? No!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ