24 God reward mi, bikos I do wetin dey rite. E don si sey I dey innocent.
Wen pipol won setol matter, dem dey swear with pesin wey big pass dem and di agriment wey dem make, dey end di matter.
God go bless yu for evritin wey yu dey do! Di Oga wey bi Israel God wey dey protet yu, go pay yu for all di good tins wey yu don do!”
“God dey reward doz wey dey honest and raitious. Even doh today God put yu for my hand, I nor go ever kill di pesin wey God use en own hand choose.