Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 144:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Bikos Yu don give yor kings viktory kon save yor savant David from en enemies swod.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 144:10
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get one man wey en name na Naaman and na-im bi Siria sojas oga. Siria king like and dey respet am well-well, bikos thru am, God don make Siria pipol win many war. Naaman sabi fight well-well, but e get one kind diziz for body.


Bikos I bi yor savant, make Yu nor rijet mi David, di king wey Yu choose.


My God wey get pawa, di strong One wey save mi, na Yu protet mi wen my enemies dey fight mi.


So make Yu nor let wiked pipol win mi, nor let dem susid with dia evil plan, if not, dem go dey proud.


Yu don give betta viktory to yor king; Yu don show yor love wey nor dey fail to David wey Yu anoint and to en shidren-shidren forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ