Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 136:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 So make wi tank di Oga God wey dey heaven, bikos en love wey nor dey fail, dey forever!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 136:26
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen I hear all dis tins, I sidan kry well-well and I nor chop for many days. Den I pray to God sey,


Den di king ask, “Na wetin yu wont naw?” So I kwik-kwik pray to God wey dey heaven,


Awa God dey for heaven and E dey do wetin E like.


My God wey dey heaven, na Yu I dey depend on.


E kon ask dem to pray to God wey dey heaven make E for sorry for dem kon show dem di dream and en meaning, so dat en and en friends nor go die with di oda-wise men for Babilon.


Jonah ansa, “I bi Hibru pesin! I dey woship God; di Pesin wey make heaven, land and sea.”


For dat same time, betta eartkweke go happen and if dem divide di town into ten, one part go distroy finish. 7,000 pipol go die for di eartkweke and evry oda pesin go fear kon bigin tank God wey dey heaven.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ