Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 136:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Di Pesin wey dey give food to evritin wey get life, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 136:25
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And yu go take and gada evry kind food enter inside di boat, so dat una go dey si food chop.”


All wetin Yu kreate dey wait for Yu to give dem food wey dem go always dey chop.


So my God, evritin dey look up to Yu and Yu dey give dem dia food wen dem wont am.


E dey give food to wild animals kon feed di yong birds wen dem dey kry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ