24 den kon take us komot from awa enemies hand, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.
so Yu kon allow dia enemies win and rule dem. But wen dem koll Yu for help wen dem dey trobol, Yu ansa dem from heaven. Bikos of yor great mesi, Yu send leaders wey kom save dem from dia enemies.
Make pipol wey God don save, tok about am. Make dem tell odas sey E don save dem from dia enemies.
With yor true love, Yu go lead di pipol wey Yu save and with yor pawa, Yu go show dem di way to yor holy land.
from all dia sofa. Nor bi angel save dem, but na God save dem by ensef. E use en love and mesi take save dem. E dey kare for dem since,
Make una remember sey una bi slave for Egypt until di Oga una God kon save una! Na dis make mi dey give una dis kommand.
E die for us, so dat e go free and klean us from wikedness kon turn us to en own pipol wey like to do good tins.