Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 136:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Den E kon give dia land to en pipol, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 136:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Doz wey nor know am, E give dia land to Israel en pipol and dem plok fruit wey odas plant.


E give dia land to en pipol Israel, as one special propaty.


E porshu di nashons wey dey before dem kon divide dia propaty give en pipol. E make Israel pipol relax for dia house.


“But Israel na my savant! Di pipol wey I choose, wey bi my friend Abraham shidren-shidren;


For dat time, I tell dem sey: “Di Oga wey bi una God don give una dis land as una own. Una sojas wey don ready for war go cross first, before Israel pipol go follow for back.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ