Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 136:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Na-im make Fero and en sojas die inside di Red Sea, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 136:15
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E do great tins kon judge both Egypt, Fero and all en savants just as dem deserve.


Use yor love wey nor dey fail, take silent all my enemies kon distroy dem, bikos I bi yor savant.


Yu really ansa awa prayers wen Yu show us how Yu take dey save and diliver us. Di whole eart trust Yu; plus pipol wey dey di oda side for di sea.


E guide and keep dem as dem dey go; but di sea kill dia enemies.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ