13 Na-im divide di Red Sea, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.
Yu divide di sea with yor pawa kon kill di monsta wey dey der.
For der, E divide di sea kon take dem pass as di wota stand up like wall!
But Israel pipol waka pass di sea for dry groun and di wota form wall for dem, both for dia rite and left side.
Na faith make Israel pipol cross di Red Sea like sey na dry land, but wen Egypt pipol try am, di wota swallow all of dem.