Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 136:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Di Pesin wey kill all di first-born for Egypt, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 136:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God kill both di pipol and dia animals first-born for Egypt and na dem bi di pride and joy of dia family.


E kill all di first-born for Egypt, both human being and animals.


E kill all di first sons for Egypt family; all di first sons wey Egypt pipol born.


Dat same nite, I go pass thru Egypt kon kill all di first-born son inside Egypt, both human being and animals, den I go judge all di gods for Egypt. Na mi bi di Oga una God.


Dat nite, Oga God kill all di first-born son for Egypt and na from Fero first-born go rish doz wey dey prison and di animals first-born.


But God sey, ‘I go ponish di pipol wey go use dem as slave and afta all dis tins, dem go komot for der kon woship mi for dis place.’


Na faith make Moses do di Passova and pour blood for pipol door-mot, so dat God angel wey dey kill all di first-born for Egypt, nor go tosh dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ