Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:93 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

93 I nor go ever forget yor kommand, bikos na dem Yu take dey give mi life.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:93
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go obey yor laws and I nor go forget yor word.


I liedan dey roll for dust; so make Yu save mi with yor word.


Yor promise dey revive and help mi wen I dey for trobol.


Na di Spirit go fit give pesin life; human being pawa nor fit do am. All dis word wey I dey tell una so, dem bi Spirit and dem dey give pesin life.


God nor save una with human being body wey fit die, but na thru en word wey get life and dey forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ