89 My God, yor word wey dey forever, stand gidigba for heaven.
Evritin wey E dey do dey rite and good and pesin fit trust all en kommand,
bikos dem bi true word and dem go last forever, so wi must obey dem well and respet dem.
and I don know from small pikin sey, yor laws go dey forever and ever.
All yor kommand na true and all yor laws go last forever.
Yor love wey nor dey fail go last forever. Yor goodness dey forever like di heavens.
Yes, di grass go dry and flower go fade, but awa Oga God word go dey forever.”
I tell una true word, before dis world go end, evritin wey dey inside di Law, even di small-small ones, go happen.
but God word go last forever. And na dis word bi di Good News wey dem prish give una.
But as God promise, wi dey wait for di new heaven and eart, di place where raitiousness dey.