Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:80 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

80 As I dey keep yor kommand, make evritin wey I dey do, good for yor eye, so dat shame nor go katch mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:80
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E sin against God bikos e nor gri serve am with en whole heart.


Even doh Asa nor skata all di juju for di land, e obey God till e die.


Even doh e dey obey God, e nor serve am with en whole heart.


den I nor go shame, bikos I dey follow wetin Yu tok.


As I dey loyal and honest rish, Yu dey protet mi, bikos na Yu bi my hope.


Yes, make doz wey God don forgive dia sins happy well-well; doz wey dey live betta life naw!


Make yu dey kareful about wetin yu dey tink, bikos na wetin yu tink for yor heart, yu go do.


I go take una komot di town kon give una to strenjas. Yes! I go judge una


Wen Jesus si Netanel dey waka kom meet am, e kon sey, “Make una look! Dis na betta pesin wey kom from Israel, wayo nor dey en belle.”


Wi dey happy, bikos wi know sey di way wi dey live awa life for dis world and how wi dey bihave with una, dey show sey na God send us thru en pawa, nor bi human being own.


Today, di Oga una God don kommand una to obey all en laws and rules. So make una dey sure sey una dey obey dem with all una heart.


Naw my shidren, make una stay inside am, so dat wen E kom, awa heart go dey strong well-well and shame nor go make us run from where E dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ