Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:79 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

79 Make Yu add mi join di pipol wey dey fear Yu; doz wey know yor laws.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:79
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na pipol wey dey fear Yu bi my friends; doz wey dey obey yor kommand.


Make pipol wey dey fear Yu, dey happy wen dem si wetin Yu do for mi, bikos I don put my hope for yor word.


Bring mi kom out from prison, so dat I go tank Yu. Pipol wey dey fear God go kom gada round mi, bikos Yu dey good to mi.”


Pipol for di world gada round Yu, so make Yu rule dem from yor throne.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ