60 So, I go kwik-kwik dey do wetin Yu kommand.
So Abraham rush enter house kon tell Sarah, “Make yu kwik-kwik measure some flower den bake bread.”
Make yu nor boast about tumoro, bikos yu nor know wetin go happen between naw and den.
So, anytin wey yu dey do, make yu do am well, bikos wons yu die, yor wisdom, knowledge, work and plans, nor go mean anytin again.
From time to time, one angel dey kom shake di wota and anybody wey first enter di wota afta di angel don shake am, go well.
E show mi en pikin, so dat I go fit prish about am give Gentile pipol. I nor go meet anybody make e advise mi