56 Na to obey yor kommand bi evritin wey I dey do for dis life.
Pipol wey love wetin Yu tok, get peace of mind and dem nor dey fear, shake or fall.