54 Anywhere wey I dey, na yor law bi di song wey I dey sing.
Jakob ansa Fero, “I don stay for more dan one hundred and thirty years. And all di years wey I don spend for dis life nor many, but e nor dey eazy; di years wey I don stay, nor many rish di years wey my grand-grand papa dem stay.”
My God, wetin make Yu stand far from mi? Wetin make Yu dey hide wen I dey trobol?
I go always dey sing about God love wey nor dey fail! Both yong and old pipol go hear about how God good rish.