44 Den I go always dey obey yor laws forever and ever.
and I dey ready to keep wetin Yu tok till I die.
My God, for nite, I dey remember yor name and I dey obey yor kommand.
Make di pesin wey dey do bad, kontinue to dey do bad and doz wey get dirty life must kontinue to live like dat. Di pesin wey dey do wetin good for God eye, make e kontinue to do am and di ones wey dey holy, must kontinue to dey holy.”
Dis na why dem stand for God throne front kon dey serve am for en Temple, both for nite and day time.