Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Make Yu tell mi again about yor promise wey Yu make to di pipol wey dey fear and obey Yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:38
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw, my Oga wey bi Israel God, make Yu do evritin wey Yu promise David my papa wey bi yor savant.


As di sky high from di eart, na so too en love for pipol wey dey fear and serve am, big rish.


Just as papa dey love and pity for en shidren, na so too, God dey good and dey sorry for doz wey dey fear am.


But God love go dey forever for pipol wey dey fear am. En salvashon go dey for dia shidren-shidren;


Make Yu kom fight and protet my life just as Yu promise.


Make Yu remember di promise wey Yu make give mi, bikos na-im bi my only hope.


Yor promise dey revive and help mi wen I dey for trobol.


Naw, make yor love wey nor dey fail, konfort mi, just as Yu promise mi wey bi yor savant.


Pipol wey dey fear am, E dey give dem wetin dem wont; E dey hear wen dem dey kry for help kon save dem.


No! But God dey happy for pipol wey dey fear and obey am; doz wey put dia hope for en love wey nor dey fail.


And evritin wey God promise us, na “Yes” thru Jesus Christ. Dat na why awa “Amen” thru Jesus Christ dey give God glory.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ