Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:168 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

168 Yes, I dey obey yor kommandment and yor laws, bikos Yu know evritin wey I dey do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:168
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God dey si evritin wey wi dey do. E dey si evry step wey wi take.


Yu dey si mi wen I dey travel and wen I dey rest for house. Yu know evritin wey I dey do.


Make di rivers klap dia hand as dem dey praiz God. Make di hills sing dia song for joy


God dey si evritin wey yu dey do and E know evriwhere wey yu dey go.


E nor get where pesin go hide put make I for nor si am. Yu nor know sey I dey evriwhere for di heavens and di eart?


Nor-tin wey God kreate fit hide from am and evritin dey naked to God, bikos wi go must tell am how wi live awa life.


I go kill all en shidren, den all di church pipol go know sey, I know wetin dey for pipol mind and heart. I go reward evribody akordin to wetin e do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ