Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:158 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

158 Wen I si lie-lie pipol, e dey make mi sick, bikos dem nor kare about yor kommandment.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:158
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I dey kry like river wey dey flow, bikos pipol nor gri obey yor kommands.


I dey vex for wiked pipol, bikos dem rijet wetin Yu tok.


So my God, si as I hate pipol wey hate and dey oppoz Yu!


“Make yu pass thru evriwhere for Jerusalem kon mark di pipol front head; pipol wey dey face trobol and wahala, bikos of all di bad tins wey dey happen for di town.”


So Jesus vex kon look dem round, bikos dia heart strong well-well, den e tell di man, “Stresh yor hand.” So di man stresh en hand and di hand kon well again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ