Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:155 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

155 Nobody go save wiked pipol, bikos yor laws nor koncern dem at-all.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:155
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dia shidren nor dey save; no lawyer dey to defend dem for kourt.


Wiked pipol too sturbon and dem dey always tink sey, “God nor go do mi anytin, bikos E nor kare.”


Yu save gentol pipol, but dey disgrace proud pipol.


For yu to get wisdom, yu most fear God, but na only foolish pipol dey rijet wisdom and good advise.


So, una wey sturbon and nor dey do di rite tin, make una listin to mi.


I go give peace to evribody, both doz wey dey far and near! I go heal my pipol.


Dem dey sofa and make us fear. Wi won si God, so dat E go save us from di opreshon and bad tins wey wi dey do, but e nor gri work.


Naim e shaut, ‘Papa Abraham, make yu sorry for mi, abeg send Lazarus make e put en finger for wota kon tosh my mout, bikos I dey sofa inside dis fire.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ