152 and I don know from small pikin sey, yor laws go dey forever and ever.
Yor laws always dey rite; so make Yu help mi undastand dem, so dat I nor go die.
All yor kommand na true and all yor laws go last forever.
Bikos I know sey anytin wey God do, na final and e go dey forever; dem nor go fit add anytin join am or remove anytin from inside. God make evritin like dis, so dat pipol go fear am.
Heaven and eart go vanish komot, but my word go dey forever.