138 Yor rules dey pafet and wi go fit trust dem.
Yor laws always dey rite; so make Yu help mi undastand dem, so dat I nor go die.
But all yor kommand dey good, so make Yu protet mi from di pipol wey just like to kill mi.
All dis na di law, rules and kommand wey Moses tell Israel pipol afta e don lead dem komot from Egypt
Na wish oda great kountry get rules and law like di ones wey I tell una today?