Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:134 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

134 Make Yu save mi from wiked pipol wey dey opress mi; den I fit obey yor kommandment well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:134
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abeg, make sure sey Yu bless mi and nor let sturbon pipol opress mi!


Make Yu hear my prayers, bikos I don taya. Make Yu save mi from pipol wey dey opress mi, bikos dem too strong for mi.


Yu don save mi from deat and Yu nor let mi fall at-all, so I go always dey serve Yu, as I dey enjoy dis life.


Dat time, di church wey dey Judea, Galilee and Samaria get rest and dis kon make dem strong as dem dey stay togeda, dey woship God with all dia heart and as di Holy Spirit dey tok to dem. So pipol wey dey di church kon dey plenty more-more.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ