Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:123 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

123 I don taya to look, to si weda Yu go kom save mi; so dat evritin go bi just as Yu promise mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:123
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God, make Yu give mi yor love wey nor dey fail and di salvashon wey Yu promise mi.


Di way I dey find God, sirious pass as gateman dey wait make day break. Yes o-o, e sirious pass as gateman dey do for morning.


So, my Oga God, make Yu kwik kom ansa mi, bikos my wahala dey worse evriday. Make Yu nor turn from mi, if not, I go die.


I don taya to dey shaut for help; sore dey my trot naw and my eye don taya to dey look for my God.


Naw, awa eyes dey pain us well-well, bikos wi dey wait for pipol to kom help us. But wi just dey wait for nor-tin, bikos dem nor go fit help us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ