Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 119:101 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

101 I don decide sey I nor go do any bad tin, so dat I go always dey obey yor word.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 119:101
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yor kommandment don make mi undastand life well and na-im make mi hate to do bad tins.


E don rish time wey God go take akshon, bikos dis wiked pipol dey break en laws.


Pipol wey dey follow en rules kon find am with all dia heart, make una si as dia blessing many rish.


For God present, I nor do any bad tin; I don keep mysef from sin.


My pikin, make yu nor follow dat kind pipol or go near dem at-all.


All of us bi like sheep wey don lost and wi dey waka go awa own way. But God gi-am di ponishment wey suppose bi awa own.


Make wiked pipol turn from dia wiked life kon shange di way dem dey tink. Make dem turn go meet di Oga wey bi awa God, bikos E dey sorry for pesin and dey kwik forgive pipol.


Wetin make una dey waka anyhow and dey shange una ways? Just as Assyria pipol disgrace una, na so too Egypt pipol go do una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ