Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 118:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Oga God, wi dey beg make Yu save us! Wi dey beg make Yu make us prosper.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 118:25
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God, make Yu give viktory to awa king kon ansa awa kry for help.


Take mi komot from di lion mout and from di wiked melu horn.


My God, make Yu save mi, bikos di wota don almost kover mi.


So my God, make Yu hear my prayers kon favor mi and bikos of yor great love, make Yu ansa and diliver mi!


Make di Oga awa God show us en favor, den evritin wey wi dey do, go prosper. Yes! Make Yu allow evritin wey wi dey do, prosper!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ