Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 116:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 bikos deat kover mi like klot and di fear to die go grave, dey make mi shake. Na only sorrow and trobol I dey si.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 116:3
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I nor fit stand strait again and wahala full my life. Evriday, I dey kry and mourn waka.


Bikos Jesus dey struggol well-well for mind, e pray sotey en sweat kon bi like blood.


Wen Jesus still dey dis eart, e pray and kry to God wey go save am from deat. God hear en prayers, bikos e obey God for evritin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ