19 and na for God house wey dey Jerusalem. So make wi praiz di Oga wey bi awa God!
But naw, I don choose Jerusalem as di place where I go stay and I don choose David make e lead my pipol.’
So make una sing tanksgivin song as una dey enter en present! Make una enter en temple with tanksgivin. Make una tank and praiz en name.
Una wey dey serve for di kourt wey dey God temple;
Make wi Praiz God! Make wi praiz am for en temple; make wi praiz am for di sky wey dey tok about en great pawa!
Make una give God di glory wey bi en own! Make una bring una ofrin as una dey enter en temple.