Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 115:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Dem get hand, but dem nor fit tosh or feel anytin. Yes! Dem still get leg, but dem nor fit waka. Dem even get trot, but dem nor fit klear am or make any sound.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 115:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make wi praiz God! Pesin wey dey obey and love to do wetin God kommand, blessing dey follow am.


As dem hold swod wey get two mout for dia hand, make dem praiz God,


Pipol dey pour gold from dia bag kon measure dia silva. Dem go hire pesin wey go use di gold make juju for dem and den, kon woship am.


I won make una remember sey, before una bigin follow Christ; na juju una dey serve.


Wen di pipol for Ashdod wake-up di next day, Dagon don fall for groun for di box front. So dem take Dagon kon put am back for where e suppose dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ