Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 115:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Pipol wey don die nor fit sing praiz God, bikos dem don die enter dia grave wey kwayet.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 115:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Wetin Yu go gain if I die? Wetin Yu go get if I enter grave? Dead body go fit praiz Yu?


My God, nor let dem disgrace mi, bikos I dey koll make Yu kom help mi. Instead, make disgrace follow wiked pipol and make dem die go dia grave, where dem go dey silent forever.


Pesin wey don die, nor dey remember Yu. Na who go fit praiz Yu from inside grave?


I don taya to komplain, bikos evry nite, I dey wet my bed with wota from my eyes.


E dey wosh and guide di pipol wey E choose, but E dey make wiked pipol shut up for di dark place wey dem dey, bikos nobody fit win war with en own pawa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ