Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 107:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 But as for dia enemies, dem kon dey small more-more, bikos of di pain and sofa wey dem dey face.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 107:39
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go provide food for una for here, bikos dis honga go still last for five years. If not, una go soon dey poor; both una and una family and evribody and tins wey bilong to una.” ’


For dat time, God kon dey reduce di land wey Israel pipol get. King Hazael for Siria kollect Israel pipol land


So, thru-out di time wen Jehoahaz dey rule Israel, King Hazael for Siria dey opress dem.


King Jehoahaz nor get any sojas, escept fifty men wey fit use horse, ten shariot and 10,000 sojas for groun. Siria king don kill and mash all en men like san-san.


God si as Israel pipol dey sofa; di sofa strong well-well, bikos nobody dey to help dem, weda slave or free man.


One day, Elisha go Shunem, where one woman wey get money dey stay. Di woman kon sey make Elisha kom chop for en house, so wen ever Profet Elisha dey go Shunem, e go stop chop for der.


Afta dat time, di woman kom back from Filistia kon go meet di king make e gi-am en house and land back.


Na-im dey give nashons pawa kon still skata dem again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ