Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 107:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 den E bring doz wey dey hongry make dem kon stay and build dia house for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 107:36
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E take dem go where dem go for dey save; di town where dem go stay.


Pipol wey dem dey opress, E dey judge dia kase well and dey feed doz wey dey hongry. God dey free pipol wey dey prison.


E don make doz wey dey hongry beleful with good food and pipol wey get money well-well, E don make dem poor.


Na thru one man E make all di tribes wey dey di world and E tok di time and place where dem go find God rish,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ