28 Wen dem dey trobol, dem kon kry sey, “Awa Oga God, make Yu kom help us.” So God save dem from dia trobol.
But God still sorry for dem wen dem dey trobol kon listin to dia kry for help.
Wen dem dey trobol, dem kon kry sey, “Awa Oga God, make Yu kom help us.” So God save dem from dia trobol.
so dem kry as dem dey trobol sey, “Awa God, make Yu kom help us!” So God save dem from dia trobol.
I go leave my pipol until dem don sofa well-well for dia sin, den dem go dey look for mi. Yes! Dem go really look for mi bikos dem dey sofa.”
So dem kry to God sey, “God wey get pawa, wi beg, make Yu know let us die, bikos of dis man! Make Yu know ponish us sey wi kill dis innocent man, bikos Yu wey bi Oga God, must do wetin Yu wont.”
So en disciples wake am kon sey, “Oga God, save us! Na die wi dey so o-o!”