Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 107:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 So dem kon dey shake and stagga like pesin wey don drink and all wetin dem know, nor fit help dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 107:27
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey waka find road for darkness. E make dem stagga like man wey don drink well-well.


Make dem go tell God sey I won tok to am? Pesin even fit tok wen e konfuse?


God don konfuse dem; dem dey give wrong advise and evritin wey Egypt pipol dey do, nor dey rite at-all and naw, di pipol dey stagga like drunkard man wey sleep on-top en vomit.


I go distroy Egypt pipol with fear kon make dia plans yuzles. Dem go-go meet dia juju for help kon tell doz wey don die make dem advise and ansa dem.


Di world go stagga like drunkard man; e go shake like house wey heavy rain dey disturb. En sin go draw am fall for groun; e go fall and e nor go raiz-up again.


Make una kontinue to dey fool unasef! Make una dey bihave like pesin wey nor dey si! Make una dey stagga fall even wen una nor drink wine. Yes! Make una dey stagga waka, even doh una nor drink!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ